Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 6:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 From dat time go, dem kon dey koll Gideon, “Jerub-Baal,” bikos Joash sey, “Make Baal defend ensef, bikos na en altar dem distroy.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 6:32
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Una don forget how dem take kill Abimelek wey bi Gideon pikin? Na for Tebez, one woman trow stone from di wall kon kill-am. Why una go near di wall like dat?’ If di king ask yu dis tins, den make yu tell am sey, ‘Uriaya wey bi yor offisa, don die too.’ ”


Judah pipol gods plenty, just as di towns wey dem get. And as Jerusalem street plenty rish, na so too di altar wey dem build for Baal juju, plenty too.


God sey, “Wen I first si Israel, e bi like wen yu si grape wey dey grow for desert. Wen I first si una grand-grand papa dem, e bi like wen yu first si ripe fig for en sizin. But dem go meet Baal for Peor kon dey woship am and dem kon bi like di juju wey dem love.


But Joash tell di pipol wey kom meet am, “Why una dey fight for di juju? Una dey defend am? Anybody wey won fight or defend di juju, dem go kill-am before morning! If Baal really bi god, den make e defend ensef kon distroy and kill di pesin wey skata en altar!”


One day, Gideon and en men get up for early morning kon go stay near Harod where wota dey flow pass. Midian pipol kamp dey for di valley near di nort side wey divide dem from Moreh hill.


Even with all di good tins wey Gideon do for Israel pipol, dem still dey trit en family anyhow.


So, God send Jerub-Baal, Barak, Jeftah and Samuel and E kon save una from una enemies.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ