Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 6:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 Den, yu go build betta altar for di Oga yor God on-top dis hill. Afta yu don build di altar, yu go take di sekond melu kon burn am as ofrin for di altar and yu go use di Asherah juju pole wey yu skata, take do firewood.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 6:26
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dat day, Profet Gad go meet David kon tell am, “Make yu go Araunah farm kon build altar for der for di Oga yor God.”


But Araunah ansa, “My king, make yu take am! Make yu use am do anytin wey yu like kon burn dis melu give God for di altar. Make yu use dia yoke and dis firewood for di ofrin.”


But una must distroy dia altars; skata dia images and kut dia Asherah juju poles trowey.


bikos God wont make dem do evritin well. Wen God pipol meet for church,


Dat nite, God tell Gideon, “Make yu take yor papa melu and anoda seven years melu, den distroy and skata yor papa Baal altar and di Asherah juju wey dey near am.


So Gideon take ten among en savant follow body go do wetin God tok. But e do am for nite, bikos e dey fear en family and di pipol for di town.


Di truck enter one field for Bet-Shemesh and na Joshua own, den e stop for der near one big stone. Di pipol skata di truck, kill and offa di two melu as burnt ofrin give God.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ