Judges 6:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English13 Gideon ansa, “My Oga! If God really dey with us, wetin make all dis tins dey happen to us? And where all di mirakle wey awa grand-grand papa dem tell us? Bikos dem sey, ‘Na God take us komot from Egypt!’ But naw, God don forget us kon allow Midian pipol dey rule us.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |