Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 5:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Na only few pipol remain for Israel village, until Deborah kom stand as Israel pipol mama.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 5:7
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Awa town na big one wey get peace and pipol dey respet us for Israel. Why yu won distroy am? Yu won skata wetin bi God own?”


Dis na why Jew pipol wey dey stay small-small town dey celebrate di fourteent day for di twelft mont wey bi Adar mont, as betta holy day to give gift, food and oda betta tins.


Kings go bi like una papa and kweens go bi like una mama. Pipol go bow dey honor una with respet. Den una go know sey na mi bi God, bikos I nor go disgrace anybody wey dey wait make I help am.”


Greet Rufus, di pesin wey di Oga God don choose and en mama wey trit mi like sey e bi my mama.


For di time wey Shamgar, Anat pikin and Jael dey rule, pipol nor dey gri pass di main road and dem dey hide travel.


Den war start for di town bikos Israel pipol bigin serve oda gods. But e get any man for Israel among di 40,000 men wey karry shield or spear go fight?


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ