And before today go end, di ofisas for Persia and Media wifes go hear dis tin wey Kween Vashti do so and dem nor go ever respet and fear dia husband again.
Sisera mama look outside from window, bikos e dey wait for Sisera make e kom, den e kon sey, ‘Why en shariot nor kwik kom? Why wi nor dey hear en shariot nois?’
‘May bi dem dey divide di tins wey dem seize; dat is, one girl or two for evry man. Sisera dey gada fine klot; klot wey dem design well. Yes! Fine-fine robe wey dem design for di two side, dey join wetin dem seize.’