Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 5:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 Sisera mama look outside from window, bikos e dey wait for Sisera make e kom, den e kon sey, ‘Why en shariot nor kwik kom? Why wi nor dey hear en shariot nois?’

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 5:28
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For dis time, Ahazaya fall from en ofis window for Samaria kon bigin sick. So e koll and send messenjas kon tell dem, “Make una go meet Baal-Zebub wey bi Ekron god kon ask weda I go die or not.”


One day, I dey look outside from my window


My love bi like gazelle or yong deer. Look! E stand for back of awa wall, where e for dey look di room thru di window.


My love, make yu kwik kom meet mi like gazelle or yong deer wey dey on-top di mountin where spices for dey grow.


My brodas and sistas, make una get patient till Christ go kom back. Tink how farmer dey wait for wetin e plant until e grow kon bring food wey dear and e dey wait with patient for am, until di first and di last rain go fall put.


Wen Barak attack, God kon konfuse Sisera and en men. Sisera kom down from en war horse kon take leg dey run.


Sisera fall kon knee down for di woman front. Na di woman leg e fall near and na der e for die


Di wise wimen dem ansa am, but di woman still dey tell ensef sey,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ