Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 5:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 Sisera fall kon knee down for di woman front. Na di woman leg e fall near and na der e for die

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 5:27
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Si wetin happen to dis man wey nor trust God and tink sey e strong. E trust en money kon dey happy for di wiked tins wey e dey do.”


Bikos as una dey judge, na so God go take judge una. And as una dey do to oda pipol, na so dem go do una too.


Judgement nor get mesi for anybody wey nor dey mesi for odas, bikos mesi betta pass judgement.


Den e use en left hand take hold di nail kon hammer Sisera thru en head with en rite hand.


Sisera mama look outside from window, bikos e dey wait for Sisera make e kom, den e kon sey, ‘Why en shariot nor kwik kom? Why wi nor dey hear en shariot nois?’


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ