25 Sisera ask am for wota, but e gi-am milk. E use fine bowl take bring di milk for am.
E take some cream, some milk and di meat kon set di food for di men front. For under di tree for der, Abraham kon serve dem by ensef and di men kon chop.
Jael wey en husband na Heba wey kom from Kanaan, na-im dey bless pass among evry woman. Na Jael God bless pass all di wimen wey dey stay tent.
Den e use en left hand take hold di nail kon hammer Sisera thru en head with en rite hand.