Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 5:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Gilead pipol dey for Jordan River east, while Dan pipol dey near di sheep. Asher pipol nor gri komot from di wotaside, dem dey stay near di river.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 5:17
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di sons wey Bilhah, Rashel savant born na Dan and Naftali.


Dem go drag una kom out from di small hole wey dey una wall kon karry una go Harmon land.” Na so Oga God tok.


Na dia aria bi dis: Jazer aria, all di town for Gilead and half of Ammon aria go rish Aroer near Rabbah.


Di land wey dem give half of Makir shidren wey Manasseh bi dia grand-grand papa na: half for Gilead land, Ashtarot and Edrei and King Og for Bashan kingdom and na akordin to dia family.


So Reuben tribe, Gad tribe and half of Manasseh tribe kon leave Israel pipol for Shiloh wey dey Kanaan, den dem go dia own house for Gilead wey God give dem thru Moses.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ