16 Why una sidan for house with di sheep? Na to listin to di shepad wen dem koll dia animals? ‘Yes!’ Reuben tribe divide and dem nor gri kom.
Issakar na very strong donkey wey dey rest on-top two strong bags.
So make yu fear God and nor sin. Make yu tink about am for nite kon turn from yor sins.
Even pipol wey dey stay for animal house, dey si doves wey get feadas wey dem make with silva and gold wey dey shine.
wen betta song with joy full my nite. But naw, I dey look my life kon dey tink and si how e dey difren.
So make una build towns for una shidren and house for una animals, but make una do wetin una tok!”
Moses kon tell Gad and Reuben pipol sey, “Una won stay here make only una brodas go fight war?
Di odas dey busy with dia own matter, but nor bi matter wey koncern Christ.
Dem go end for hell; na dia belle bi di god wey dem dey serve. Tins wey suppose make dem shame, naim dey make dem happy and na only tins for dis world dem dey tink about.
Di prince dem for Issakar dey with Deborah and Barak. Dem follow Barak go di valley. But Reuben tribe divide, bikos dem nor gri kom.