Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 5:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Una wey dey ride fine donkey; wey dey use fine blanket for una horse and doz wey dey take leg waka, make una tok about am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 5:10
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make wi sing to am. Yes! Make wi sing to am. Make wi tink about all di wonderful tins wey E do!


Make dem praiz am for where pipol dey and for where di leaders for di nashon gada put,


Dem go tok about di glory wey dey yor kingdom; dem go tell pipol about yor pawa.


I go always dey tink of yor majesty, yor wonderful works and all yor mirakles wey yu do.


E go give wisdom to doz wey dey judge, so dat dem go judge well. E go give strong heart to doz wey dey defend di town, so dat dem nor go fear any attack.


Di pipol must ready kom Jehoshafat Valley. Na for der mi wey bi God go sidan judge all of dem.


E get 30 sons wey dey ride 30 donkey and dem get 30 towns for Gilead, wey dem still dey koll Jair village.


E get forty sons and thirty grand-shidren wey dey ride seventy donkey. E rule Israel pipol for eight years.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ