Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 4:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 So for dat day, God kon give Israel pipol viktory ova Jabin wey bi Kanaan pipol king.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 4:23
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E tell dem, “Di Oga wey bi una God dey with una and E don give una peace for evry side. E make mi win all di pipol wey dey stay dis land and dem dey under una and God.


Dem win Kanaan land; Yu ova-take di pipol wey dey stay der. Yu give yor pipol pawa to do anytin wey dem like with Kanaan pipol and kings.


Yu don give mi strent to fight war; Yu don put my enemies under my leg.


Na en bi di God wey dey ponish doz wey wound mi. E put di nashons under mi


E distroy di pipol wey dey before us kon put awa enemies under awa leg.


Den I for fit kwik distroy dia enemies! My hand for kwik tosh doz wey dey worry dem!


And wen evritin don dey under God pikin pawa, e go kon put ensef under God wey put evritin under en pikin pawa. Den God go kon bi evritin to evribody.


na faith dem take win kingdoms; do wetin good for God eye; kon get di tins wey God promise dem; klose lion mout;


Wen Barak find Sisera rish der, Jael tell am, “Make yu kom si di man wey yu dey find.” So Barak follow di woman enter di tent and e kon si sey Sisera don die, bikos di woman nail en head join groun.


From dat time go, Israel pipol kon get pawa and strong more-more pass King Jabin, until dem distroy am finish.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ