Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 4:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Wen Barak find Sisera rish der, Jael tell am, “Make yu kom si di man wey yu dey find.” So Barak follow di woman enter di tent and e kon si sey Sisera don die, bikos di woman nail en head join groun.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 4:22
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I go bring all en men kon give yu like new wife wey dey go meet en husband. Na only one man yu won kill and all di rest pipol go dey save.”


But as Sisera dey sleep, bikos e don taya well-well, Jael kon take hammer and nail waka small-small go near am kon nail en head from di korna join groun, so Sisera kon die.


So for dat day, God kon give Israel pipol viktory ova Jabin wey bi Kanaan pipol king.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ