18 Jael go outside go meet Sisera kon tell am, “My oga! Make yu kom inside my house. Make yu nor fear at-all.” So Sisera go inside, den di woman hide am kon take blanket kover am.
Den Elisha tell dem, “Dis nor bi di rite road or town. Make una follow mi and I go take una go meet di man wey una dey find.” So e karry all of dem go Samaria.