30 So Israel pipol win Moab pipol dat day and peace kon dey di land for eight years.
So peace kon dey di land for forty years. Den Otniel wey bi Kenaz pikin kon die.
Dat day, dem kill about 10,000 men wey strong well-well for Moab and no one among dem fit eskape.
Afta Ehud, di next leader wey Israel get na, Shamgar, Anat pikin and en too save Israel pipol wen e use animal bone take kill 600 Filistia pipol.
My God, make all yor enemies die like Sisera! But make doz wey love Yu, shine like sun!” So peace kon dey for di land for forty years.
(Di man name na Elimelek and en wife name na Naomi. E get two shidren wey bi Mahlon and Kilion. Dem kom from Efrat family wey dey Betlehem for Judah.)