Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 3:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 Ehud run pass di Idol Stone go Seirah, as di oda savants still dey wait.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 3:26
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di pesin wey dey di door don sleep go as e dey pick dirty komot for wheat, so Rekab and Baanah kon waka small-small enter di house.


Dogs go chop Jezebel for Jezrel land and nobody go beri am.’ ” Den di yong profet kon kwik-kwik komot der.


so dem kon dey wait, but afta sometaim wen e nor kom out, dem take di key open di door kon si dia masta don die for groun.


Wen e rish di hill kountry for Efraim, e blow trumpet kon koll Israel men for war; den e lead dem kom down from di hill.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ