Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 3:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 But Ehud go back go meet King Eglon and wen e rish di Idol Stone near Gilgal, e kon tell am, “My oga, I get one sekret message for yu.” So di king kommand en savants, “Make una kwayet!” Den e sey make dem komot from di room.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 3:19
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Josef nor fit kontrol ensef again so e kon sey, “Make evribody komot for my front naw!” Nobody dey der with Josef wen e tell en brodas who e bi.


E remove di kake from di pan kon go give Amnon make e chop, but e nor gri chop, instead e sey, “Make evribody go outside,” den all of dem kon komot.


Dem dey make God vex as dem dey build shrine for oda gods; dem really make God jealous with dia juju.


Di twelf stones wey Joshua take from Jordan River, e arrange dem for one place for Gilgal.


Wen Ehud don gi-am di gift, en and di men wey bring di gift kon dey go house back.


So Ehud waka go meet Eglon for where e sidan alone for one kool room for upstair, den e sey, “I get one message from God for yu!” As King Eglon get up from en chair,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ