9 Bikos wen dem kount all di pipol finish, dem si sey nobody for Jabesh dey der.
So di pipol kon send anoda 12,000 for dia best sojas go Jabesh town for Gilead sey, make dem kill evribody, even di wimen and shidren.
Na dis make us ask sey, ‘Wish tribe for Israel nor dey with us wen wi gada for God present for Mizpa?’ ” Den dem kon notis sey, Jabesh nor follow dem gada for Mizpa.
God angel sey, ‘Make una curse Meroz pipol. Make curse follow dem, bikos dem nor gri help God pipol; dem nor kom fight for dem.’