Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 21:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Na dis make us ask sey, ‘Wish tribe for Israel nor dey with us wen wi gada for God present for Mizpa?’ ” Den dem kon notis sey, Jabesh nor follow dem gada for Mizpa.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 21:8
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Jabesh pipol for Ramot hear wetin Filistia pipol do to Saul,


How wi go fit take find wife for di pipol wey remain, since wi don swear with God sey, wi nor go give dem awa dotas marry?


Bikos wen dem kount all di pipol finish, dem si sey nobody for Jabesh dey der.


God angel sey, ‘Make una curse Meroz pipol. Make curse follow dem, bikos dem nor gri help God pipol; dem nor kom fight for dem.’


Saul kut two melu to many parts kon tell some pipol make dem karry di parts go evriwhere for Israel sey, “Anybody wey nor gri follow Saul and Samuel, make e know sey na so dem go do en melu!” Den God make fear enter di pipol and dem kon go fight as one family.


Dem kon tell di pesin wey dem send kom, “Dis na wetin yu go tell Jabesh: ‘Tumoro, una go dey save wen di sun don dey shine well-well.’ ” Wen di messenja go tell Gilead pipol di message, belle sweet dem well-well.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ