Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 21:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 So Benjamin men do as dem tell dem. Each man katch one woman as dem dey dance for di festival kon karry am go as en wife. Dem go back to dia own land kon build house and stay der again.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 21:23
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Israel pipol still go back go kill Benjamin pipol wey remain; di men, wimen, shidren and even all di animals. Dem burn all di towns for der.


Den Israel pipol komot from der. Evry man go back to en tribe, family and evritin wey e get.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ