2 So dem go Bethel, sidan for God present till evening kon dey kry well-well.
Esau kon tell en papa, “My Papa, so yu nor get only one blessing for mi? Abeg make yu bless mi too!” Den Esau kon dey kry well-well.
Israel pipol gada for Shiloh and dem kon build di tent where dem for dey meet, for der. Aldo dem don win di land,
Wen God angel don tok to Israel pipol finish, all of dem kon dey kry.
Before dem go for di war, Israel pipol go Bethel go ask God, “Na wish tribe go first attack Benjamin pipol?” God ansa, “Make Judah go first.”
Bikos dem don go Bethel go kry for God present till evening kon dey sey, “Make wi fight against awa rilative for Benjamin tribe again?” God ansa dem, “Make una go fight dem.”
Den all Israel pipol kon go Bethel again go kry and fast for God present till evening. Dem still bring burnt ofrin and peace ofrin kon give God.
For all di pipol wey dey Jabesh, dem si 400 yong virgin wey neva sleep with man before kon bring dem kom di kamp for Shiloh wey dey Kanaan land.
Dem sey, “Awa Oga wey bi Israel God! Wetin make dis kind tin happen for Israel? Naw one of awa tribe don dey miss from Israel!”
Wen di pesin wey dem send rish Gibeah (where Saul dey stay) kon tell dem wetin dey happen, all di pipol kon bigin kry.
Den David and en men kon kry well-well until dem nor fit kry again.