Judges 21:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English18 But wi nor go fit marry awa dotas give dem, bikos wi don swear sey anybody wey do am go dey under God curse.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Den wen dia papa and brodas kom meet us with vexnashon, wi go tell dem sey, ‘Abeg make una sorry for us. Make una allow dem marry una dotas, bikos wi nor fit find wife for all of dem wen wi distroy Ramot. And nor-tin go do una if una break di vow, bikos una nor really marry una dotas give dem from una mind.’ ”