Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 21:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Den di pipol send message go give di pipol wey remain for Benjamin tribe, wey dey stay for Rimon Rock.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 21:13
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di sojas wey remain na di six hundred wey run go Rimon Rock and dem stay der for four monts.


As una near any town wey una won attack, make una first try to make peace with en pipol.


And e prish peace to una wey dey far and near,


“Wen una enter any house, make una first sey, ‘Make peace dey dis house!’


I go give peace to evribody, both doz wey dey far and near! I go heal my pipol.


Lebaot, Shilhim, Ain, Rimmon and dem bi twenty-nine big and small towns.


Di ones wey manage survive run enter wildaness near Rimon Rock, but Israel sojas kill 5,000 for di road side. Dem porshu dem, until dem kill anoda 2,000 near Gidom.


For all di pipol wey dey Jabesh, dem si 400 yong virgin wey neva sleep with man before kon bring dem kom di kamp for Shiloh wey dey Kanaan land.


So Benjamin men go back to dia house and Israel pipol kon give dem di girls from Jabesh wey dem nor kill make dem marry. But dem nor many rish.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ