Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 20:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 So naw, Israel pipol must decide wetin wi go do about dis tin!”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 20:7
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make yu dey sure sey dem advise yu well, before yu make any plan or go start war.


So make sure sey yu plan well before yu go fight and di more dem advise yu well, di more yu go dey win.


I don dey hear bad-bad tins about some of una. And una own even worse pass wetin doz wey nor know God dey do. Sotey man dey sleep with en papa wife.


E nor good make una dey boast! Una nor know sey, small yist wey dem put for bread, na-im dey make di whole bread raiz?


So make una dey sure sey una dey do dem, bikos dis tins go show how una get sense rish among di pipol wey go hear am and dem go sey, “True-true, dis great kountry get pipol wey wise well-well.”


But if anybody nid wisdom, make e ask God wey dey gi-am to evribody. E nor go sey, “No,” but E go give yu.


Di men for Israel look some of dia tins well-well, but dem forget to ask God sey wetin dem go do.


Evribody wey si am kon sey, “Wi neva hear dis kind tin before! Dis kind tin neva happen wons since Israel pipol komot from Egypt! Wi nid to do sometin about am! So dem kon dey tok among demsef dey ask, ‘Na wetin wi go do naw?’ ”


All di pipol get up di same time kon sey, “Non of us go-go house back!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ