Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 20:44 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

44 Dat day, Benjamin 18,000 strong sojas die for di war.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 20:44
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God help Israel pipol win Benjamin pipol and dat day, Israel pipol kill 25,000 men wey bi di best sojas for Benjamin tribe.


Israel sojas set trap for dia enemies and dem porshu dem sotey go rish Gibeah east kon dey kill dem as dem dey go.


Di ones wey manage survive run enter wildaness near Rimon Rock, but Israel sojas kill 5,000 for di road side. Dem porshu dem, until dem kill anoda 2,000 near Gidom.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ