4 So di Levi wey dem kill en girl-friend kon sey, “Mi and my girl-friend go spend one nite for Gibeah, wey bi Benjamin pipol town.
By dat time, Benjamin pipol don hear sey all di oda tribe for Israel, don gada for Mizpa. Israel pipol kon ask, “Make una tell us how dis bad tin take happen?”
Dat nite, some men for Gibeah kon surround di house won kon kill mi. Dem kon rape my girl-friend until e die.