Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 20:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 Den Benjamin sojas shaut, “Wi dey win dem, just as wi do before!” But Israel pipol don plan before sey, dem go run komot from di town, so dat Benjamin men go porshu dem enter road.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 20:32
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Mi and di oda sojas go mash go di town. Wen dem kom out kon fight us like before, wi go run leave dem.


Dem go dey porshu us until wi don draw dem go far from di town, bikos dem go sey, ‘Dem dey run from us like before.’


Wen Benjamin pipol kom out kon fight, dem lead dem komot for di town. Just as before, dem bigin kill some Israel pipol, dem kill rish thirty Israel pipol for di open land and di road wey dem dey pass go Bethel and Gibeah.


Wen Israel main sojas rish Baal-Tamar, dem take dia pozishon, while di ones wey surround west for Gibeah rush kom out wons from where dem hide put kon attack.


Wen Israel pipol si di smoke, dem turn kon attack Benjamin sojas. By dat time, Benjamin sojas don kill thirty Israel sojas, so dem kon sey, “Wi don dey win dem, just as wi do for di first fight!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ