Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 20:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 Wen Benjamin pipol kom out kon fight, dem lead dem komot for di town. Just as before, dem bigin kill some Israel pipol, dem kill rish thirty Israel pipol for di open land and di road wey dem dey pass go Bethel and Gibeah.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 20:31
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

den dem cross kon go sleep for Gibeah dat nite! Pipol for Rama town dey fear and di pipol wey dey for Saul village for Gibeah, don run komot der.


Ai men kill about thirty-six from dem kon porshu di rest of dem from di town gate go rish di low aria. Di pipol pawa fail dem like ice-blok wey dey melt.


Israel pipol kon attack Benjamin tribe for di third day and dem kamp for Gibeah just as dem do before.


Den Benjamin sojas shaut, “Wi dey win dem, just as wi do before!” But Israel pipol don plan before sey, dem go run komot from di town, so dat Benjamin men go porshu dem enter road.


No soja remain for Ai or Bethel; all of dem don porshu Israel pipol and dem leave di town open.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ