Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 2:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Dem beri am for en land wey dey Timnat-Heres, for Efraim hill kountry, near di nort side for Mount Gaash.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 2:9
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen dem don divide di land into seven, Israel pipol kon give Joshua, Nun pikin some land.


As God tok, dem kon give Joshua di town wey e ask for, wey bi, Timnat-Serah for Efraim hill kountry. So Joshua build di town kon bigin stay der.


Afta all dis tins don happen, Joshua wey bi Nun pikin and God savant kon die wen e bi one hundred and ten years.


Dem beri am for di land wey dem gi-am for Timnat-Serah for Mount Gaash nort wey dey Efraim hill kountry.


Afta Joshua die, Israel pipol kon ask God, “Na wish tribe go first go attack Kanaan pipol?”


Joshua wey bi Nun pikin, God savant, die wen e bi one hundred and ten years.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ