6 Afta Joshua don sey make di pipol dey go, each tribe komot go take di land wey dem divide for dem.
Joshua give dem gift kon tell dem make dem go back to dia house.
So dem koll di place Bokim (wey mean “Cry”) kon offa sakrifice give God.
So thru-out Joshua time, Israel pipol serve God and even afta e don die, dem still kontinue to dey serve am, since di leaders wey si all di good-good tins wey God do for dem still dey alive.