Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 19:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 For di fourt day, di man kwik wake-up kon ready to go, but di girl papa tell am, “Make yu chop sometin, before yu go.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 19:5
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I go still bring some food kom make una chop, so dat una go get pawa to kontinue una journey. Una don respet mi to kom my house, so make I serve una.” Dem kon ansa, “Tank yu; wi gri.”


Den di king tell di profet, “Make yu kom chop for my house and I go give yu sometin.”


wine wey go make us happy; olive oil wey go make awa skin good and bread wey go give us strent.


Jesus kon tell dem, “My food na to do wetin my Papa tok and make I finish di work wey E send mi.


Afta e chop finish, en body kon strong again and Saul kon stay Damaskus for some days with di disciple.


Di papa beg am make e stay small, so e stay der; chop, drink and sleep for three days.


For di fift day, e kon kwik wake-up make e dey go. Again, di girl papa kon sey, “Make yu chop sometin; den yu fit go for aftanoon.” So dem sidan kon chop.


some fig wey don dry and two raisin. Dis food kon make am strong well-well, bikos e neva chop food or drink wota for three days and three nites.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ