Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 19:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Di papa beg am make e stay small, so e stay der; chop, drink and sleep for three days.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 19:4
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But Rebekah broda and mama kon ansa, “Make di girl still stay with us for like ten days, den e fit kom meet una.”


But wen Abraham still dey alive, e give gift to di shidren wey en oda wifes born for am kon send dem go east, so dat dem go dey fast and nor disturb Isaak.


en boy-friend kon go Betlehem go tok to am make e kom back. E take en savant and two donkey follow body. Wen e rish di girl papa house, di papa kon welkom am.


For di fourt day, di man kwik wake-up kon ready to go, but di girl papa tell am, “Make yu chop sometin, before yu go.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ