Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 19:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 en boy-friend kon go Betlehem go tok to am make e kom back. E take en savant and two donkey follow body. Wen e rish di girl papa house, di papa kon welkom am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 19:3
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den en mind nor gri komot di girl body again. E love di girl kon dey tok to am well.


So, make una nor fear. Evritin wey una wont, I go give una and una shidren and family.” Den e follow dem tok well.


God sey, “If man drive en wife and di woman go marry anoda man, di man go fit go marry di woman again? Dat kind tin go make di land dirty. But Israel pipol, una bi ashawo wey get many husband and naw, una won turn back kom meet mi.


I go karry am go wildaness kon make am turn kom meet mi with di sweet-sweet words wey I go tell am.


For dat time, na husband yu go dey koll mi instead of yor masta.


Make una nor keep malice with anybody, but make una setol una kworel with dat pesin, so dat una nor go sin, bikos of dat pesin.


If anybody sleep with en neighbour wife, dem must kill both di man and di woman.


Den God vex sey Balaam follow dem, so God angel kon stand for road to stop am. Naw, Balaam dey drive di donkey and en two savants dey with am.


Josef wey won marry am, na pesin wey dey fear God well-well and bikos e nor won disgrace am, e kon tink for en mind sey e nor go marry Mary again.


Di woman ansa, “Oga God, nobody remain.” Den Jesus tell am, “Mi too nor go kondemn yu. But from naw go, make yu nor sin again.”


My brodas and sistas, if una si pesin dey sin, make una wey dey spiritual, koll am back. But make una wosh unasef, so dat una nor go fall inside temptashon too.


For di time wen dem dey harvest wheat, Samson kon take one small goat go visit en wife to bi. Wen e rish der, e tell en wife papa, “I won go my wife room.” But di papa nor gri.


But di girl dey vex for am, so e kon go back to en papa house for Betlehem. Afta four monts don pass,


Wen day break, di woman kom di old man house where en boy-friend dey kon fall for di gate, e stay der until sun kom out for morning.


Di papa beg am make e stay small, so e stay der; chop, drink and sleep for three days.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ