Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 19:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 But di old man go outside go meet dem kon tell dem, “No! My brodas, abeg make una nor do dis kind evil tin! Dis man na my visitor and dis kind tin na shame.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 19:23
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Si, I get two dotas wey neva sleep with man before. Make I give dem to una and una if do dem anytin wey una like. But make una nor do anytin to dis men, bikos na my house dem dey.”


By dis time, Jakob sons don kom back from di field, but as soon as dem hear wetin happen, dem kon dey vex well-well, bikos wetin e do nor good at-all, bikos dis kind tin nor suppose happen for Israel.


Tamar ansa, “No! Make yu nor force mi do dat kind bad tin wey dey bring disgrace!


den dem go take di woman go en papa door-mot. For der, di men for di town go stone am die. E don kommit bad sin for Israel, bikos e dey sleep with difren men wen e dey en papa house. Like dis, una go remove evil from among una.


Di pesin wey dem katch with di propaty, dem must burn am with evribody wey bi en own, bikos e nor do wetin God tok and e don disgrace Israel pipol.’ ”


So I take en body, kut am into twelf part, den I send one-one go each tribe for Israel. Dis pipol don do evil and wiked tin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ