Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 19:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 So dem kontinue. Evening don dey rish wen dem rish Gibeah town for Benjamin land,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 19:14
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make wi waka fast, so dat wi go fit rish Gibeah or Rama, den wi go sleep for any of di towns.”


so dem stop kon sleep for der. Dem sleep for di town hall, bikos nobody allow dem sleep for dia house.


Dat evening, one old man just dey kom back from farm where e for go work. E kom from Efraim tribe, but e dey stay for Gibeah, wey all di pipol kom from Benjamin tribe.


E rule three years from Jerusalem. Na Maaka wey bi Uriel dota from Gibeah, born am. War kon start between King Abijah and King Jeroboam.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ