Judges 18:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English7 So di five men kon go Laish town and dem si sey, di pipol for der dey live dia life well like Sidon pipol; dem dey peaceful and save. Di pipol get money well-well, bikos di land dey produce betta food. Dem dey stay far from Sidon pipol and dem nor dey fight with anybody. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |