“Naw, dis na di tribes name: From nort near Hetlon to Lebo-Hamat go rish Hazar-Enan (wey bi Damaskus boundary near di nort side for Hamat) wey wide from east go rish west. Dan tribe go get one part.
Afta Dan pipol don take Mikah holy tins and priest, dem kon rish Laish land where di pipol dey kwayet well-well. Dem attack dem with swod kon burn di town rish groun.