22 Wen Dan pipol don go far from Mikah house, Mikah kon koll all en neighbours make dem follow am porshu Dan pipol.
Dan go bi like snake wey dey di road korna; like betta wiked snake wey dey bite horse leg, so dat who dey ride am go fall.
Dem kon dey go with dia shidren, animals and all wetin dem get.
Dem porshu Dan pipol katch. Den, Dan men turn back kon ask Mikah, “Wetin happen? Why yu koll all dis men make dem porshu us like dis?”