Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 18:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Dem kon dey go with dia shidren, animals and all wetin dem get.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 18:21
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Enemies don katch Ai town! Dem leave dia tins for Mikmash kon pass thru Migron,


Helkat and Rehob, plus di aria for der and dem bi four big towns.


So di priest happy kon follow dem and e karry all di holy tins.


Wen Dan pipol don go far from Mikah house, Mikah kon koll all en neighbours make dem follow am porshu Dan pipol.


Afta David don give wetin e karry kom to di pesin wey dey divide tins give di sojas, e kon run go di war front. Wen e rish der, e kon ask en brodas, how una dey?


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ