Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 18:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Wen di priest si sey di men dey karry di holy tins dey komot from di shrine, e kon ask dem, “Wetin una dey do so?”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 18:18
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di juju wey stand before don fall; dem nor fit save diasef and dem don karry di juju dem go as slave!


Babilon king go stand near di sign post for where di road for start. E go shake di arrow, ask en juju kweshon kon shake di animal liver wey dem sakrifice, so dat e go know where e dey go.


God tell dem, “Make una nor make juju for unasef or make image, pila, stone kon dey woship am. Na mi bi di Oga una God.


di five men wey go spy, enter di shrine karry di image wey dem karve, di efod and di juju dem. While di priest stand for di gate with di six hundred men.


Dem ansa am, “Kwayet and make yu follow us kon bi awa papa and priest. E nor good sey make yu bi priest for Israel tribe and family, down for one man?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ