Judges 18:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English14 Den di five men wey go spy Laish land kon tell di oda pipol, “Dis house wey una dey si so, get holy garment and some oda juju wey dem karve, dey der too. Wetin una wont make wi do?” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |