Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 18:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Dem from der pass go Mikah house for Efraim hill kountry.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 18:13
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem beri am for di land wey dem gi-am for Timnat-Serah for Mount Gaash nort wey dey Efraim hill kountry.


Eleazar wey bi Aaron pikin kon die too and dem beri am for Gibeah for di hill kountry for Efraim, where en pikin Finehas for get land.


E get one man, e name na Mikaya and e dey stay for Efraim hill kountry.


Dem kamp for Kiriat-Jearim west for Judah and na dis make dem dey koll di place Dan till today.


Den di five men wey go spy Laish land kon tell di oda pipol, “Dis house wey una dey si so, get holy garment and some oda juju wey dem karve, dey der too. Wetin una wont make wi do?”


For dat time, Israel pipol nor get king. But e get one man from Levi tribe wey dey stay for Efraim hill kountry. One day, e bring one girl kom from Betlehem for Judah as en girl-friend.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ