Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 18:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 So six hundred men from Dan tribe wey ready for war kon komot go Zorah and Eshtaol.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 18:11
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dis na di towns wey dey di lowland: Eshtaol, Zorah, Ashnah,


God Spirit gi-am pawa and e dey stay for Dan wey dey between Zorah and Eshtaol.


Wen wi rish der, una go si sey di pipol dey leave eazy life. Di land big well-well and e get evritin wey pesin wont. God don gi-am to us.”


Dem kamp for Kiriat-Jearim west for Judah and na dis make dem dey koll di place Dan till today.


As di six hundred men from Dan tribe wey ready to fight war, stand for di gate to enter di kompond,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ