Judges 18:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English1 Dat time, Israel pipol nor get king. And Dan tribe dey find where dem go stay, bikos dem neva fit pak go di land wey dem divide give dem, wen dem dey divide land give all di tribe for Israel. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |