Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 17:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Mikah ask am, “Na where yu from kom?” Di man ansa, “I bi Levi from Betlehem for Judah and I dey look for where to stay.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 17:9
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So, Mikah tell am, “Yu fit stay here with mi and yu go bi my papa and priest. Evry year, I go dey give yu ten silva, klot and food.”


One day, one Levi man wey dey stay Betlehem for Judah kon kom di aria.


E komot for Betlehem go look for anoda place where e go stay. Wen e dey travel, e kon rish Mikah house for di hill kountry wey dey Efraim.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ