Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 16:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 So Filistia pipol katch am kon blind en eye, den dem tie am with bronze shain; take am go Gaza kon force am make e dey grind korn for prison.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 16:21
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem kill all Zedekaya sons for Zedekaya present. So Babilon king sey make dem pul Zedekaya eyes komot kon shain am with bronze shain, den karry am go Babilon.


So God kon allow di oga for Assyria sojas attack Judah. Dem seize Manasseh, hook en nose, tie am with bronze shains kon karry am go Babilon.


Dem tie dia enemies kings with shains and dia priests with iron


and all di first-born son for Egypt, go die. I go start from Fero first-born wey go take-ova en papa throne, go rish di first-born wey en slave girls wey dey grind korn born and all di first-born among en animals.


Just as doz wey dey judge odas dey get wetin dem deserve; na so too good pipol dey get dia reward.


Nobody wey go visit am, dey kom back alive. True-true, e nor go ever kom back to life again.


Wiked man sins na trap, bikos na en own sin net, go katch.


Karry grindin stone kon bigin grind korn! Remove di klot wey yu take kover face and pul yor fine klot komot, den make yu pak yor skirt up as yu dey cross di river!


Afta dat one, dem blind Zedekaya eye kon tie am with shain, den dem karry am go Babilon.


Dem karry awa yong men go do strong work and awa boys dey stagga, bikos of di heavy wood wey dem dey karry.


Yu neva take us go any land where milk and honey full or sey yu give us where get vineyard as awa propaty. Yu tink sey yu go fit deceive us? Wi nor go kom.”


Two wimen go dey grind korn for engine, one go vanish leave di oda one.


Den e shaut, “Samson! Filistia pipol don kon katch yu!” E wake-up kon tell ensef, “I go do as I dey do before, I go shake mysef and dey free.” E nor know sey Oga God don leave am.


But e nor too tey, before en hair kon dey grow kom again.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ