Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 16:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 One day, Samson go Gaza wey bi Filistia pipol town and e stay der thru-out with one ashawo.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 16:1
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

and dia land kon wide from Sidon to Gerar go rish Gaza and from der to Sodom, Gomorrah, Admah and Zeboiim till e rish Lasha.


E dey waka pass one road near di korna wey one woman dey stay. E waka near en house


Ashdod and doz wey dey near am, plus Gaza with doz wey dey near am, go rish Egypt Stream and di borda for Mediterranean Sea.


Dem still attack Gaza, Ashkelon and Ekron town and di oda towns wey dey near der.


One day, Samson go Timnah, where e for si one Filistia girl and e like am well-well.


Gaza pipol kon know sey, Samson dey for der, so dem gada for di town gate dey wait for am till day break. Dem sidan kwayet dey tok for dia mind sey, “If morning rish, wi go kill-am.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ