Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 15:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Filistia pipol kom kamp for Judah, near Lehi town.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 15:9
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den, Judah men ask Filistia pipol, “Wetin make una won fight us?” Den Filistia pipol ansa, “Wi wont Samson. Wi kom pay am back for wetin e do us.”


As Samson rish Lehi, Filistia sojas kom dey happy dey shaut. At wons, God pawa enter Samson and e kut di rope wey dem take tie am like sey na tread wey dey burn.


Afta e don boast finish, e trowey di bone kon koll di place, “Bone Hill.”


So God allow wota kom out from one place for di groun for Lehi, den Samson drink until e beleful. So e kon koll di place “En-Hakkore” and e still dey for Lehi till today.


So e attack dem with vexnashon kon kill many of dem. Afta, e kon go stay for inside rock for Etam kave.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ