Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 15:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Samson tell dem, “Na so una dey bihave! I swear, I nor go stop until I pay una back!”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 15:7
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Make una nor try to pay anybody for di bad tin wey dem do una, but make una leave am for God, bikos God word sey, “Na mi go revensh for una. I go pay dem back.”


At wons God Spirit enter Samson kon make am strong, so e go Ashkelon kon kill thirty men, den e take dia klot, kon give dem to di men wey solve di problem. Leta, e go back to en papa and mama house kon dey vex bikos of wetin happen.


En papa and mama nor know sey, na God dey lead Samson make e do am, bikos God dey find way wey E won take fight Filistia pipol, bikos na dem dey rule Israel pipol.


So Filistia pipol ask, “Who do dis tin?” Dem kon sey, “Na Samson, bikos en fada-in-law to bi wey kom from Timnah, give di woman to en best man.” So Filistia pipol vex kon go burn di girl, en papa and dia house rish groun.


So e attack dem with vexnashon kon kill many of dem. Afta, e kon go stay for inside rock for Etam kave.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ