Den tell am make e nor worry or fear and make e nor let anybody disturb am, bikos King Rezin, en pipol and Pekah vexnashon nor get pawa rish di smoke wey dey kom out from two firewood.
Den e lite fire put for di rope wey dey dia tail kon porshu dem enter Filistia pipol farm and dem burn all wetin dem plant for di farm rish groun. E even still distroy dia vineyards and olive trees.